introduction

Naija

Etymology

From English: introduction

Pronunciation

  • ìntròdɔ́ʃɔ̀n

Play Play

Noun

  • Wetin de dey do wey be sey man go go meet di woman family before dem go fit marry.
  • We do my sister introduction today.  —  (We had a ceremony today where my sister’s fiancé officially came to meet my parents to state his intentions.)

Translations

  • English: wedding introduction