Difference between revisions of "introduction"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-introduction.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-introduction.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-introduction.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-introduction.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 16:46, 1 June 2021
Naija
Etymology
From English: introduction
Pronunciation
- ìntròdɔ́ʃɔ̀n
Noun
Rite wey dem dey do before marriage where di husband to be dey meet wit the wife family.
- We do my sister introduction today. — Egbokhare_2020, We did my sister wedding introduction.)
- I con do introduction. — (JOS_28_Exams_DG__103, I then did my wedding introduction.)
Translations
- English: wedding introduction