introduction

Revision as of 09:49, 1 March 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: introduction

Pronunciation

  • ìntròdɔ́ʃɔ̀n

Play Play

Noun

  • Wetin de dey do wey be sey man go go meet di woman family before dem go fit marry.
  • We do my sister introduction today.  —  (We had a ceremony today where my sister’s fiancé officially came to meet my parents to state his intentions.)

Translations

  • English: wedding introduction