iru

Naija

Etymology

From: Yoruba iru

Pronunciation

  • ɪ̀rú



Noun

Someting from local beans wey dey take make soup sweet.

  • Yoruba women dey like put iru well for efo .  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Yoruba women love to put locust beans in efo( a soup).)

Synonym

Translation

  • English: locust beans