iru

Revision as of 21:24, 2 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Yoruba iru

Pronunciation

  • ɪ̀rú

Play Play

Noun

  • Someting from local beans wey dey take make soup sweet.
  • Yoruba women dey like put iru well for efo .  — (NSC_2021, Yoruba women love to put locust beans in efo( a soup).)

Synonym

Translation

  • English: locust beans