Difference between revisions of "jaguda"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-jaguda.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-jaguda.m.ogg</sm2>
  
===Noun===
+
===Adjective===
* Person wey be oga for group.
+
* Na any pesin wey just dey street dey like wahala [[well well]] 
:* {{ux|dv|Wait make you be '''jagaban''' first before you begin collect [[deve]] from people hand.|(NSC_Ajede_2020, Wait till you are the boss before you begin to levy people.}}
+
:* {{ux|dv|No mind am, na heavy '''jaguda''' boy. |(NSC_Legbeti_2021, He is nothing but a rascal.)}}
:* {{ux|dv| Dara na '''jagaban''' for woman matter.|(NSC_Ajede_2020, Dara is a philanderer.)}}
+
:* {{ux|dv| As you sey you be '''jaguda''', na soldier I go call for you because police fit no get power handle you. |(NSC_Legbeti_2021, Since you claim you are a riffraff, I will involve the army and not the police.)}}
 +
* Na any pesin wey no get work pass to dey thief up and down.
 +
:* {{ux|dv|Di day I [[jam]] am for nite see how e [[move]] mama Olisa small gen na im I know say na real '''jaguda''' John be. |(NSC_Legbeti_2021, I realized John is a hardened criminal the day I witnessed him steal Olisa's mum small generator.)}}  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[agbero]], [[area boys]]
+
* [[area boy]], [[riffraff]]
  
====Translations====
+
====Translation====
* English: ''boss''
+
* English: ''juvenile delinquent''

Revision as of 17:32, 5 September 2021

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • jàgùdà

Play Play

Adjective

  • Na any pesin wey just dey street dey like wahala well well
  • No mind am, na heavy jaguda boy.  — (NSC_Legbeti_2021, He is nothing but a rascal.)
  • As you sey you be jaguda, na soldier I go call for you because police fit no get power handle you.  — (NSC_Legbeti_2021, Since you claim you are a riffraff, I will involve the army and not the police.)
  • Na any pesin wey no get work pass to dey thief up and down.
  • Di day I jam am for nite see how e move mama Olisa small gen na im I know say na real jaguda John be.  — (NSC_Legbeti_2021, I realized John is a hardened criminal the day I witnessed him steal Olisa's mum small generator.)

Synonyms

Translation

  • English: juvenile delinquent