jaguda

Revision as of 17:32, 5 September 2021 by 160.152.8.198 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • jàgùdà

Play Play

Adjective

  • Na any pesin wey just dey street dey like wahala well well
  • No mind am, na heavy jaguda boy.  — (NSC_Legbeti_2021, He is nothing but a rascal.)
  • As you sey you be jaguda, na soldier I go call for you because police fit no get power handle you.  — (NSC_Legbeti_2021, Since you claim you are a riffraff, I will involve the army and not the police.)
  • Na any pesin wey no get work pass to dey thief up and down.
  • Di day I jam am for nite see how e move mama Olisa small gen na im I know say na real jaguda John be.  — (NSC_Legbeti_2021, I realized John is a hardened criminal the day I witnessed him steal Olisa's mum small generator.)

Synonyms

Translation

  • English: juvenile delinquent