Difference between revisions of "jalopy"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== *From: English ''jalopy'' ===Pronunciation=== d͡ʒàlòpɪ́ <sm2>Pcm-ng-jalopy.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-jalopy.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Usage...")
 
Line 6: Line 6:
 
<sm2>Pcm-ng-jalopy.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-jalopy.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-jalopy.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-jalopy.m.ogg</sm2>
===Frequency===
+
===Noun===
===Usage===
 
===Definition===
 
===POS===
 
 
* Motor wey be sey e don old con still spoil well well join.
 
* Motor wey be sey e don old con still spoil well well join.
 
:* {{ux|dv| De give you money make you buy car, you carry money go buy yeye '''jalopy'''. |(NSC_2021, you were given some money to buy a car, but you bought a decrepit car!)}}
 
:* {{ux|dv| De give you money make you buy car, you carry money go buy yeye '''jalopy'''. |(NSC_2021, you were given some money to buy a car, but you bought a decrepit car!)}}

Revision as of 22:15, 13 December 2021

Naija

Etymology

  • From: English jalopy

Pronunciation

d͡ʒàlòpɪ́ Play Play

Noun

  • Motor wey be sey e don old con still spoil well well join.
  • De give you money make you buy car, you carry money go buy yeye jalopy.  — (NSC_2021, you were given some money to buy a car, but you bought a decrepit car!)
  • Some kind better moto, you no need too press di brake. E dey sharp, e dey hold; but you see all dose jalopy, you go don first chop better six to six before you go fit press di brake.  — (NSC_2021, For some good cars, you need to hit the brakes too hard. It's usually good and it works well; But some of these old cars, you'll need to eat fufu before you can hit the brakes well.)

Antonym

chasis

Translation

  • English: decrepit car