Difference between revisions of "jalopy"

Line 8: Line 8:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Motor wey be sey e don old con still spoil well well join.
 
* Motor wey be sey e don old con still spoil well well join.
:* {{ux|dv| De give you money make you buy car, you carry money go buy yeye '''jalopy'''. |(NSC_2021, you were given some money to buy a car, but you bought a decrepit car!)}}
+
:* {{ux|dv| De give you money make you buy car, you carry money go buy yeye '''jalopy'''. |(NSC_2021, You were given some money to buy a car, but you bought a decrepit car!)}}
 
:* {{ux|dv| Some kind better moto, you no need too '''press''' di brake. E dey sharp, e dey hold; but you see all dose '''jalopy''', you go don first chop better [[six to six]] before you go fit press di brake. |(NSC_2021, For some good cars, you need to hit the brakes too hard. It's usually good and it works well; But some of these old cars, you'll need to eat [[fufu]] before you can hit the brakes well.)}}
 
====Antonym====
 
====Antonym====

Revision as of 22:00, 2 October 2022

Naija

Etymology

  • From: English jalopy

Pronunciation

d͡ʒàlòpɪ́ Play Play

Noun

  • Motor wey be sey e don old con still spoil well well join.
  • De give you money make you buy car, you carry money go buy yeye jalopy.  — (NSC_2021, You were given some money to buy a car, but you bought a decrepit car!)
  • Some kind better moto, you no need too press di brake. E dey sharp, e dey hold; but you see all dose jalopy, you go don first chop better six to six before you go fit press di brake.  — (NSC_2021, For some good cars, you need to hit the brakes too hard. It's usually good and it works well; But some of these old cars, you'll need to eat fufu before you can hit the brakes well.)

Antonym

chasis

Translation

  • English: decrepit car