Difference between revisions of "jalopy"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Motor wey be sey e don old con still spoil well well join. | * Motor wey be sey e don old con still spoil well well join. | ||
− | :* {{ux|dv| De give you money make you buy car, you carry money go buy yeye '''jalopy'''. |( | + | :* {{ux|dv| De give you money make you buy car, you carry money go buy yeye '''jalopy'''. |(You were given some money to buy a car, but you bought a decrepit car!)}} |
− | :* {{ux|dv| Some kind better moto, you no need too '''press''' di brake. E dey sharp, e dey hold; but you see all dose '''jalopy''', you go don first chop better [[six to six]] before you go fit press di brake. |( | + | :* {{ux|dv| Some kind better moto, you no need too '''press''' di brake. E dey sharp, e dey hold; but you see all dose '''jalopy''', you go don first chop better [[six to six]] before you go fit press di brake. |(For some good cars, you need to hit the brakes too hard. It's usually good and it works well; But some of these old cars, you'll need to eat [[fufu]] before you can hit the brakes well.)}} |
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
[[chasis]] | [[chasis]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''decrepit car'' | * English: ''decrepit car'' |
Latest revision as of 15:56, 2 June 2023
Naija
Etymology
- From: English jalopy
Pronunciation
Noun
- Motor wey be sey e don old con still spoil well well join.
- De give you money make you buy car, you carry money go buy yeye jalopy. — (You were given some money to buy a car, but you bought a decrepit car!)
- Some kind better moto, you no need too press di brake. E dey sharp, e dey hold; but you see all dose jalopy, you go don first chop better six to six before you go fit press di brake. — (For some good cars, you need to hit the brakes too hard. It's usually good and it works well; But some of these old cars, you'll need to eat fufu before you can hit the brakes well.)
Antonym
Translation
- English: decrepit car