jambite

Naija

Etymology

From: JAMB Exam wey people wey want go university for Nigeria dey write

Pronunciation

d͡ʒámbaɪ̂t

Play Play

Noun

  1. Person wey just get admission for University
    • Because you don be jambite we no go hear word for dis street shebi?  — (Must you wear us out because you are applying to university?)
    • Dis fellowship people go soon start to dey hustle for jambite dem.  — ( These fellowships will soon start inviting freshers to their groups.)

Related forms

jambito, jambress

Antonym

staylite