Difference between revisions of "jambite"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # Person wey dey find admission | + | # Person wey dey find admission to enter University. |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|As I be '''jambite''' so, na to first get admission before I go think about how I wan take begin toast women. |(NSC_2021, My priority right now is how to gain admission into the university before I can start trying to woo babes.)}} |
# Person wey just get admission for University | # Person wey just get admission for University | ||
− | #:* {{ux|dv| Because you don be '''jambite''' we no go hear word for dis street? |(NSC_2021, | + | #:* {{ux|dv| Because you don be '''jambite''' we no go hear word for dis street shebi? |(NSC_2021, must you wear us out because you are applying to university?)}} |
− | #:* {{ux|dv| Dis fellowship people go soon start to dey hustle for jambite dem. |(NSC_2021, These fellowships will soon start inviting | + | #:* {{ux|dv| Dis fellowship people go soon start to dey hustle for '''jambite''' dem. |(NSC_2021, These fellowships will soon start inviting freshers to their groups.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Revision as of 15:19, 18 May 2021
Naija
Etymology
From: Exam written by individuals who desire to study in a University in Nigeria
Pronunciation
Noun
- Person wey dey find admission to enter University.
- As I be jambite so, na to first get admission before I go think about how I wan take begin toast women. — (NSC_2021, My priority right now is how to gain admission into the university before I can start trying to woo babes.)
- Person wey just get admission for University
- Because you don be jambite we no go hear word for dis street shebi? — (NSC_2021, must you wear us out because you are applying to university?)
- Dis fellowship people go soon start to dey hustle for jambite dem. — (NSC_2021, These fellowships will soon start inviting freshers to their groups.)