Difference between revisions of "jambite"

Line 13: Line 13:
 
#:* {{ux|dv|As I be '''jambite''' so, na to first get admission before I go think about how I wan take begin toast women. |(NSC_2021, My priority right now is how to gain admission into the university before I can start trying to woo babes.)}}
 
# Person wey just get admission for University
 
# Person wey just get admission for University
#:* {{ux|dv| Because you don be '''jambite''' we no go hear word for dis street shebi? |(NSC_2021, must you wear us out because you are applying to university?)}}
+
#:* {{ux|dv|Because you don be '''jambite''' we no go hear word for dis street shebi? |(NSC_2021, Must you wear us out because you are applying to university?)}}
 
#:* {{ux|dv| Dis fellowship people go soon start to dey hustle for '''jambite''' dem. |(NSC_2021, These fellowships will soon start inviting freshers to their groups.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dis fellowship people go soon start to dey hustle for '''jambite''' dem. |(NSC_2021, These fellowships will soon start inviting freshers to their groups.)}}
  
Revision as of 22:25, 2 October 2022

Naija

Etymology

From: JAMB Exam wey people wey want go university for Nigeria dey write

Pronunciation

d͡ʒámbaɪ̂t

Play Play

Noun

  1. Person wey dey find admission to enter University.
    • As I be jambite so, na to first get admission before I go think about how I wan take begin toast women.  — (NSC_2021, My priority right now is how to gain admission into the university before I can start trying to woo babes.)
  2. Person wey just get admission for University
    • Because you don be jambite we no go hear word for dis street shebi?  — (NSC_2021, Must you wear us out because you are applying to university?)
    • Dis fellowship people go soon start to dey hustle for jambite dem.  — (NSC_2021, These fellowships will soon start inviting freshers to their groups.)

Related forms

jambito, jambress

Antonym

staylite