Difference between revisions of "jambite"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: ''Exam | + | From: ''JAMB Exam wey people wey want go university for Nigeria dey write'' |
− | '' | + | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
d͡ʒámbaɪ̂t | d͡ʒámbaɪ̂t | ||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | |||
− | |||
# Person wey just get admission for University | # Person wey just get admission for University | ||
− | #:* {{ux|dv| Because you don be '''jambite''' we no go hear word for dis street shebi? |( | + | #:* {{ux|dv|Because you don be '''jambite''' we no go hear word for dis street shebi? |(Must you wear us out because you are applying to university?)}} |
− | #:* {{ux|dv| Dis fellowship people go soon start to dey hustle for '''jambite''' dem. |( | + | #:* {{ux|dv| Dis fellowship people go soon start to dey hustle for '''jambite''' dem. |( These fellowships will soon start inviting freshers to their groups.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Latest revision as of 10:01, 1 March 2024
Naija
Etymology
From: JAMB Exam wey people wey want go university for Nigeria dey write
Pronunciation
d͡ʒámbaɪ̂t
Noun
- Person wey just get admission for University
- Because you don be jambite we no go hear word for dis street shebi? — (Must you wear us out because you are applying to university?)
- Dis fellowship people go soon start to dey hustle for jambite dem. — ( These fellowships will soon start inviting freshers to their groups.)