Difference between revisions of "jambite"

 
Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Person wey dey find admission to enter University.
 
#:* {{ux|dv|As I be '''jambite''' so, na to first get admission before I go think about how I wan take begin toast women. |( My priority right now is how to gain admission into the university before I can start trying to woo babes.)}}
 
 
# Person wey just get admission for University
 
# Person wey just get admission for University
 
#:* {{ux|dv|Because you don be '''jambite''' we no go hear word for dis street shebi? |(Must you wear us out because you are applying to university?)}}
 
#:* {{ux|dv|Because you don be '''jambite''' we no go hear word for dis street shebi? |(Must you wear us out because you are applying to university?)}}

Latest revision as of 10:01, 1 March 2024

Naija

Etymology

From: JAMB Exam wey people wey want go university for Nigeria dey write

Pronunciation

d͡ʒámbaɪ̂t

Play Play

Noun

  1. Person wey just get admission for University
    • Because you don be jambite we no go hear word for dis street shebi?  — (Must you wear us out because you are applying to university?)
    • Dis fellowship people go soon start to dey hustle for jambite dem.  — ( These fellowships will soon start inviting freshers to their groups.)

Related forms

jambito, jambress

Antonym

staylite