Difference between revisions of "jambite"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''Exam written by individuals who desire to study in a University in Nigeria
+
From: ''JAMB  Exam wey people wey want go university for Nigeria dey write''
''
+
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
d͡ʒámbaɪ̂t
 
d͡ʒámbaɪ̂t

Revision as of 22:24, 2 October 2022

Naija

Etymology

From: JAMB Exam wey people wey want go university for Nigeria dey write

Pronunciation

d͡ʒámbaɪ̂t

Play Play

Noun

  1. Person wey dey find admission to enter University.
    • As I be jambite so, na to first get admission before I go think about how I wan take begin toast women.  — (NSC_2021, My priority right now is how to gain admission into the university before I can start trying to woo babes.)
  2. Person wey just get admission for University
    • Because you don be jambite we no go hear word for dis street shebi?  — (NSC_2021, must you wear us out because you are applying to university?)
    • Dis fellowship people go soon start to dey hustle for jambite dem.  — (NSC_2021, These fellowships will soon start inviting freshers to their groups.)

Related forms

jambito, jambress

Antonym

staylite