Difference between revisions of "jambite"

Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Person wey dey find admission for University.
+
# Person wey dey find admission to enter University.
#:* {{ux|dv|Girls no dey look '''jambite''' o. Get di admission first before you go begin toast woman. |(NSC_2021, Girls don't have any affection for admission seekers. Get your admission before you start trying to woo a lady.)}}
+
#:* {{ux|dv|As I be '''jambite''' so, na to first get admission before I go think about how I wan take begin toast women. |(NSC_2021, My priority right now is how to gain admission into the university before I can start trying to woo babes.)}}
 
# Person wey just get admission for University
 
# Person wey just get admission for University
#:* {{ux|dv| Because you don be '''jambite''' we no go hear word for dis street? |(NSC_2021, Should we all be deafened because you are applying to university?)}}
+
#:* {{ux|dv| Because you don be '''jambite''' we no go hear word for dis street shebi? |(NSC_2021, must you wear us out because you are applying to university?)}}
#:* {{ux|dv| Dis fellowship people go soon start to dey hustle for jambite dem. |(NSC_2021, These fellowships will soon start inviting people to deir fellwoships.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dis fellowship people go soon start to dey hustle for '''jambite''' dem. |(NSC_2021, These fellowships will soon start inviting freshers to their groups.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 15:19, 18 May 2021

Naija

Etymology

From: Exam written by individuals who desire to study in a University in Nigeria

Pronunciation

Play Play

Noun

  1. Person wey dey find admission to enter University.
    • As I be jambite so, na to first get admission before I go think about how I wan take begin toast women.  — (NSC_2021, My priority right now is how to gain admission into the university before I can start trying to woo babes.)
  2. Person wey just get admission for University
    • Because you don be jambite we no go hear word for dis street shebi?  — (NSC_2021, must you wear us out because you are applying to university?)
    • Dis fellowship people go soon start to dey hustle for jambite dem.  — (NSC_2021, These fellowships will soon start inviting freshers to their groups.)

Related forms

jambito, jambress

Antonym

staylite