Difference between revisions of "jambite"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 4: | Line 4: | ||
'' | '' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
+ | d͡ʒámbaɪ̂t | ||
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-jambite.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-jambite.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-jambite.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-jambite.m.ogg</sm2> |
Revision as of 12:32, 14 August 2021
Naija
Etymology
From: Exam written by individuals who desire to study in a University in Nigeria
Pronunciation
d͡ʒámbaɪ̂t
Noun
- Person wey dey find admission to enter University.
- As I be jambite so, na to first get admission before I go think about how I wan take begin toast women. — (NSC_2021, My priority right now is how to gain admission into the university before I can start trying to woo babes.)
- Person wey just get admission for University
- Because you don be jambite we no go hear word for dis street shebi? — (NSC_2021, must you wear us out because you are applying to university?)
- Dis fellowship people go soon start to dey hustle for jambite dem. — (NSC_2021, These fellowships will soon start inviting freshers to their groups.)