jambite

Naija

Etymology

From: Exam written by individuals who desire to study in a University in Nigeria

Pronunciation

Play Play

Noun

  1. Person wey dey find admission for University.
    • Girls no dey look jambite o. Get di admission first before you go begin toast woman.  — (NSC_2021, Girls don't have any affection for admission seekers. Get your admission before you start trying to woo a lady.)
  2. Person wey just get admission for University
    • Because you don be jambite we no go hear word for dis street?  — (NSC_2021, Should we all be deafened because you are applying to university?)
    • Dis fellowship people go soon start to dey hustle for jambite dem.  — (NSC_2021, These fellowships will soon start inviting people to deir fellwoships.)

Related forms

jambito, jambress

Antonym

staylite