Difference between revisions of "jambito"

Line 13: Line 13:
 
#:* {{ux|dv| All of una wey be '''jambito''' make una stay one side. |(NSC_2021, All of you who just gained admission should stand in a corner.)}}
 
#:* {{ux|dv| All of una wey be '''jambito''' make una stay one side. |(NSC_2021, All of you who just gained admission should stand in a corner.)}}
 
# Young girl wey just get admission for university.
 
# Young girl wey just get admission for university.
#:*{{ux|dv| Once all dis boys see jambito, deir eye go dey shine like tief man torch. |(NSC_2021, These boys get too excited when they see a new female.)}}
+
#:*{{ux|dv| Once all dis boys see '''jambito''', deir eye go dey shine like tief man torch. |(NSC_2021, These boys get too excited when they see a new female.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 22:26, 2 October 2022

Naija

Etymology

From: JAMB ( Exam wey people wey want go university for Nigeria dey write')

Pronunciation

d͡ʒàmbɪ̌tò

Play Play

Noun

  1. Person wey just get admission for university.
    • All of una wey be jambito make una stay one side.  — (NSC_2021, All of you who just gained admission should stand in a corner.)
  2. Young girl wey just get admission for university.
    • Once all dis boys see jambito, deir eye go dey shine like tief man torch.  — (NSC_2021, These boys get too excited when they see a new female.)

Synonyms

jambite

Antonym

staylite

Translation

English: Freshman