Difference between revisions of "jambito"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''Exam written by individuals who desire to study in a University in Nigeria'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-jambito.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-...")
 
 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''Exam written by individuals who desire to study in a University in Nigeria''
+
From: ''JAMB'' ( Exam wey people wey  want go university for Nigeria dey write')
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
d͡ʒàmbɪ̌tò
  
 
<sm2>Pcm-ng-jambito.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-jambito.f.ogg</sm2>  
Line 10: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Person wey just get admission for university.
 
# Person wey just get admission for university.
#:* {{ux|dv| All of una wey be '''jambito''' make una stay one side. |(NSC_2021, All of you who just gained admission should stand in a corner.)}}
+
#:* {{ux|dv| All of una wey be '''jambito''' make una stay one side. |(All of you who just gained admission should stand in a corner.)}}
 
# Young girl wey just get admission for university.
 
# Young girl wey just get admission for university.
#:*{{ux|dv| Once all dis boys see jambito, deir eye go dey shine like tief man torch. |(NSC_2021, These boys get too excited when they see a new female.)}}
+
#:*{{ux|dv| Once all dis boys see '''jambito''', deir eye go dey shine like tief man torch. |(These boys get too excited when they see a new female.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 15:58, 2 June 2023

Naija

Etymology

From: JAMB ( Exam wey people wey want go university for Nigeria dey write')

Pronunciation

d͡ʒàmbɪ̌tò

Play Play

Noun

  1. Person wey just get admission for university.
    • All of una wey be jambito make una stay one side.  — (All of you who just gained admission should stand in a corner.)
  2. Young girl wey just get admission for university.
    • Once all dis boys see jambito, deir eye go dey shine like tief man torch.  — (These boys get too excited when they see a new female.)

Synonyms

jambite

Antonym

staylite

Translation

English: Freshman