Difference between revisions of "jambito"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
(2 intermediate revisions by one other user not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: ''JAMB'' ( | + | From: ''JAMB'' ( Exam wey people wey want go university for Nigeria dey write') |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Person wey just get admission for university. | # Person wey just get admission for university. | ||
− | #:* {{ux|dv| All of una wey be '''jambito''' make una stay one side. |( | + | #:* {{ux|dv| All of una wey be '''jambito''' make una stay one side. |(All of you who just gained admission should stand in a corner.)}} |
# Young girl wey just get admission for university. | # Young girl wey just get admission for university. | ||
− | #:*{{ux|dv| Once all dis boys see jambito, deir eye go dey shine like tief man torch. |( | + | #:*{{ux|dv| Once all dis boys see '''jambito''', deir eye go dey shine like tief man torch. |(These boys get too excited when they see a new female.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 15:58, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: JAMB ( Exam wey people wey want go university for Nigeria dey write')
Pronunciation
d͡ʒàmbɪ̌tò
Noun
- Person wey just get admission for university.
- All of una wey be jambito make una stay one side. — (All of you who just gained admission should stand in a corner.)
- Young girl wey just get admission for university.
- Once all dis boys see jambito, deir eye go dey shine like tief man torch. — (These boys get too excited when they see a new female.)
Synonyms
Antonym
Translation
English: Freshman