Difference between revisions of "jambito"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: ''JAMB'' ( | + | From: ''JAMB'' ( Exam wey people wey want go university for Nigeria dey write') |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 22:26, 2 October 2022
Naija
Etymology
From: JAMB ( Exam wey people wey want go university for Nigeria dey write')
Pronunciation
d͡ʒàmbɪ̌tò
Noun
- Person wey just get admission for university.
- All of una wey be jambito make una stay one side. — (NSC_2021, All of you who just gained admission should stand in a corner.)
- Young girl wey just get admission for university.
- Once all dis boys see jambito, deir eye go dey shine like tief man torch. — (NSC_2021, These boys get too excited when they see a new female.)
Synonyms
Antonym
Translation
English: Freshman