jambito

Naija

Etymology

From: JAMB ( Exam wey people want go university for Nigeria dey write'.)

Pronunciation

d͡ʒàmbɪ̌tò

Play Play

Noun

  1. Person wey just get admission for university.
    • All of una wey be jambito make una stay one side.  — (NSC_2021, All of you who just gained admission should stand in a corner.)
  2. Young girl wey just get admission for university.
    • Once all dis boys see jambito, deir eye go dey shine like tief man torch.  — (NSC_2021, These boys get too excited when they see a new female.)

Synonyms

jambite

Antonym

staylite

Translation

English: Freshman