Difference between revisions of "jazzman"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | *Person wey dey use [[juju]] still dey do for people. | + | *Person wey dey use [[juju]] con still dey do for people. |
*: {{ux|dv| Di '''jazzman''' don use [[juju]] marry anoder wife.|(NSC_2021, The native doctor has charmed another woman to marry him.)}} | *: {{ux|dv| Di '''jazzman''' don use [[juju]] marry anoder wife.|(NSC_2021, The native doctor has charmed another woman to marry him.)}} | ||
*: {{ux|dv| Na you dey reason sey '''jazzman''' no be better people work.|(NSC_2021, You are the one who thinks that being a native doctor is not a noble profession.)}} | *: {{ux|dv| Na you dey reason sey '''jazzman''' no be better people work.|(NSC_2021, You are the one who thinks that being a native doctor is not a noble profession.)}} |
Revision as of 04:53, 3 October 2022
Naija
Etymology
From: unknown and man
Pronunciation
dʒàzmân
Noun
- Person wey dey use juju con still dey do for people.
- Di jazzman don use juju marry anoder wife. — (NSC_2021, The native doctor has charmed another woman to marry him.)
- Na you dey reason sey jazzman no be better people work. — (NSC_2021, You are the one who thinks that being a native doctor is not a noble profession.)
Related Forms
Synonym
Translation
- English: native doctor