jazzman

Naija

Etymology

From: unknown and man

Pronunciation

dʒàzmàn

Play Play

Noun

  • Person wey dey use juju still dey do for people.
    Di jazzman don use juju marry anoder wife.  — (NSC_2021, The native doctor has charmed another woman to marry him.)
    Na you dey reason sey jazzman no be better people work.  — (NSC_2021, You are the one who thinks that being a native doctor is not a noble profession.)

Related Forms

Synonym

Translation

  • English: native doctor