jazzman
Naija
Etymology
From: unknown and man
Pronunciation
dʒàzmân
Noun
- Person wey dey use juju still dey do for people.
- Di jazzman don use juju marry anoder wife. — (NSC_2021, The native doctor has charmed another woman to marry him.)
- Na you dey reason sey jazzman no be better people work. — (NSC_2021, You are the one who thinks that being a native doctor is not a noble profession.)
Related Forms
Synonym
Translation
- English: native doctor