jejeje

Naija

Etymology

  • From: Yoruba jeje

Pronunciation

  • dʒɛ́dʒɛ́dʒɛ́

Play


Adverb

  • Sey person dey do someting soft soft, make garagara no dey for wetin e dey do.
  • Dis life na jejeje make you rush.  — (This life is slow and steady, never be in a haste.)
  • Dey do jejeje with your wife.  — (Live peacefully with your wife.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: peacefully, calmly, carefully