jejeje

Revision as of 16:31, 30 September 2021 by 197.210.76.96 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: Yoruba ''jeje'' ===Pronunciation=== * dʒɛ́dʒɛ́dʒɛ́ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Adver...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: Yoruba jeje

Pronunciation

  • dʒɛ́dʒɛ́dʒɛ́


Adverb

  • Sey person dey do someting soft soft, make garagara no dey for wetin e dey do.
  • Dis life na jejeje make you rush.  — (NSC_2020, This life is slow and steady, never be in a haste.)
  • Dey do jejeje with your wife.  — (NSC_2021, Live peacefully with your wife.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: peacefully, calmly, carefully