jiga

Naija

Etymology

From English: chigger

Pronunciation

  • dʒìgá

Play Play

Noun

Na insect wey de stay for person skin dey suck blood.

  • I get jiga for leg.  — Egbokhare _2020, My leg is infested with chigger.)

Translations

  • English: Chigger