jist

Naija

Alternative form

Etymology

From English: gist

Pronunciation

  • dʒîst

Play

Noun

When two people dey yarn give deir sef amebo

  • I get Jist to give you.  —  NSC_Olukayode.S.M_2021, I have an information to share with you.)

Synonyms

Translation

  • English: information


Verb

Make two people dey yarn give deir sef amebo.

  • Jist me wetin happen yesterday na o.  —  Egbokhare_2020, Narrate what happened yesterday to me.)
  • Na so we dey Jist sotaye we forget cook.  —  NSC_Olukayode.S.M_2021, We were so engrossed in our discussion and forgot to cook.)

Synonyms

Translations

  • English: discussing, narrate