Difference between revisions of "join"

m (Conversion script moved page Join to join: Converting page titles to lowercase)
(No difference)

Revision as of 13:32, 23 August 2020

Naija

Alternative forms

  • hold 0.45 1315, deadi 0.44 144, stretch 0.43 30, agree 0.43 564, put 0.42 4593, leave 0.42 1444, comot 0.42 4450, deal 0.42 608, chook 0.41 704

Etymology

Borrowed from English join

Pronunciation

  • dʒɔ́ìn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 32
  • Frequency rank in NSC treebank: 332
  • Frequency in raw corpus: 2439
  • Frequency rank in raw corpus: 167

The word is used more in written texts than orally.


Verb

join: re-unite, accompany, add to -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Dem go trace papa of any refugee pikin make dem for fit help join dem wit deir family people.  — no translation
    Join me go river.  — no translation
    Add salt join.  — no translation
  2. obj (frequency:299)
    Join any club  — (bbc__61145, __no translation__)
    Drink water join am.  — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__92, Drink water to add to it.)
  3. - (frequency:241)
    I trust dem join.  — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__19, I trust them too.)
    Ahah you no want join?  — (JOS_02_Hair-And-Movies_DG__48, Ah ! You don't you want to join ?)
  4. mark-obj (frequency:127)
    To join Jesus dey rule.  — (jw__37678, __no translation__)
    We need good pipo evriwia to join us.  — (bbc__40351, __no translation__)
  5. obl:arg (frequency:32)
    Call me, join me on top dis discussion.  — (WAZA_12_Lady-G_M__34, Call me and join me on this discussion.)
    Dem interrogate dem, come beat dem join for eight hours.  — (bbc__29260, __no translation__)
  6. aux-obj (frequency:12)
    You go mind mey join us?  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__8, Will you mind joining us ?)
    Con join Pidgin English.  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__116, Then added Pidgin English.)
  7. advmod (frequency:11)
    Na Trump I wan go join now.  — (LAG_33_Buhari-Recession_M__145, It's Trump I want to go and join now.)
    Na about personalities - and moni dey follow join too.  — (bbc__64705, __no translation__)
  8. mark (frequency:10)
    Drowsiness and loss of concentration dey to join.  — (bbc__43458, __no translation__)
    Di country dem wey join put hand for dis gumbody agreement  — (gumbody__42, __no translation__)
  9. dep-obj (frequency:10)
    So if you dey dere, and you wan join us on top of di discuss, abeg join us.  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__83, So, if you are there and you want to join us on the discuss, please, join us.)
    E come talk another important one join am sey: “Love your neighbor as yourself.”— Matthew 19:17-19 .  — (jw__19593, __no translation__)
  10. nsubj (frequency:7)
    E join.  — (BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__90, It's inclusive.)
    Dat one join.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__120, That's part of it.)
  11. conj-obj (frequency:7)
    INEC on 14 August add extra two weeks join di last deadline but still di crowd wey full registration centre no be here.  — (bbc__57264, __no translation__)
    According to am, goment go add join dia campaign against trafficking and di Task Force Against Human Trafficking inside di state go dey trace human traffickers.  — (bbc__11685, __no translation__)
  12. ccomp (frequency:5)
    Hurricane Matthew wey bin happen for 2016 kill plenty people and scatter house join wen e happen.  — (bbc__56861, __no translation__)
    Diezani bin do di application on top magomago money matter of N450 million for Nigeria, say she wan join as defendant.  — (bbc__39931, __no translation__)
  13. cc-nsubj (frequency:5)
    Use oil and moisturiser for your hair and leg join.  — (bbc__97434, __no translation__)
    For Nigeria, MMM start for November 2015, and plenty people join.  — (bbc__50519, __no translation__)
  14. dep (frequency:4)
    So naim I con go join di...  — (ABJ_GWA_12_Accident_MG__71, So I went to join the...)
    All dis one go dey happen join wit di federal goment don plan on dat day.  — (bbc__14052, __no translation__)
  15. advcl (frequency:4)
    Clinton feel say na she for win all that vote join if to say Stein no contest for di election.  — (bbc__61044, __no translation__)
    Di two even nack whiskey join as oga Musk dey tell di host say pipo no suppose to dey judge oda pipo.  — (bbc__68422, __no translation__)
  16. cc-obj (frequency:3)
    To pack go new area, and join new congregation no easy.  — (jw__29642, __no translation__)
    We should, we should come as one, and join oursef, and associate.  — (JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__236, We should...we should come as one, join ourselves and associate.)
  17. det-obj (frequency:3)
    E no dey clear how much dis new money go be but di join bodi wey dey fight for workers welfare Nigeria Labour Congress been don ask for N56,000 for di worker wey dey make di smallest money.  — (bbc__44890, __no translation__)
    Di join bodi wey oga Weah's Congress for Democratic Change and di NPP do happen just before dem play one phone call wey Taylor do to im supporters wey gather to celebrate im birthday for January this year.  — (bbc__35335, __no translation__)
  18. aux-mark (frequency:3)
    And some fit dey wey bi Nigerians wey fit don join, or get training by ISIS, na wetin di two-time former Nigeria president bin ask.  — (bbc__1713, __no translation__)
    BBC tori person for Ghana don talk say small issue go dey as to how government wan arrange di money for the free school plus whether di students wey go join go fit reduce di quality of education for di country.  — (bbc__18752, __no translation__)
  19. obl:mod (frequency:2)
    So, make we no let problem wey don happen or wey never happen, come dey worry our mind join today own.  — (jw__20262, __no translation__)
    Dem rush 140 people go hospital and dia district health centre dem but two people later die join because di wound wey dem get.  — (bbc__29460, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • hold 0.45 1315, deadi 0.44 144, stretch 0.43 30, agree 0.43 564, put 0.42 4593, leave 0.42 1444, comot 0.42 4450, deal 0.42 608, chook 0.41 704

Antonyms

  • hold 0.45 1315, deadi 0.44 144, stretch 0.43 30, agree 0.43 564, put 0.42 4593, leave 0.42 1444, comot 0.42 4450, deal 0.42 608, chook 0.41 704

Translations

  • English: re-unite, accompany, add to