join

Naija

Etymology

From English: join

Pronunciation

  • dʒɔ́ìn

Play Play

Verb

  1. Make dem add put for someting.
    • Add salt join.  — (Add salt to it.)
    • Drink water join am.  — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__92, Drink water to add to it.)
    • I try tell am sey dat matter sef join, but e no dey ever gree.  — (I tried to tell him that the issue is also included, but he refused.)
  2. Make dem follow person or someting.
    • Join me go river.  — (Accompany me to the stream.)
    • Na Trump I wan go join now.  — (LAG_33_Buhari-Recession_M__145, I want join Trump now.)

Related forms

joinbody, join body, joinjoin

Synonyms

Translations

  • English: accompany, add to, join