Difference between revisions of "join body"

Line 11: Line 11:
 
#:* {{ux|dv| E go make we dey '''join body''' if we want peace for house.|(Cooperation brings peace in the home.)}}
 
#:* {{ux|dv| E go make we dey '''join body''' if we want peace for house.|(Cooperation brings peace in the home.)}}
 
#:* {{ux|dv| Di family don gree sey we go '''join body''' go pay your wife bride price.|(The family agreed to support him to pay the bride price.)}}
 
#:* {{ux|dv| Di family don gree sey we go '''join body''' go pay your wife bride price.|(The family agreed to support him to pay the bride price.)}}
#Make person sleep wit anoder person.
 
#:* {{ux|dv| I bin tell my babe sey make we '''join body'''. |(I asked my girlfriend if we could have sex.)}}
 
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''cooperation, agreement, sex''
+
* English: ''cooperation, agreement''

Revision as of 19:09, 1 March 2024

Naija

Etymology

From English: join and body

Pronunciation

  • d͡ʒɔȋnbɔ̀dí

Play Play

Verb phrase

  1. Make person support person or someting.
    • E go make we dey join body if we want peace for house.  — (Cooperation brings peace in the home.)
    • Di family don gree sey we go join body go pay your wife bride price.  — (The family agreed to support him to pay the bride price.)

Translation

  • English: cooperation, agreement