join body

Revision as of 13:44, 23 August 2020 by Conversion script (talk | contribs) (Conversion script moved page Join body to join body: Converting page titles to lowercase)

Naija

Alternative forms

Etymology

Derived from Template:bor

Pronunciation

  • bɔ̀dí

Play Play

NOUN

joinbody (alternative: join body)

  1. people wey dey one group wey dey do tings together
    E con come outside advise Federal Ministry of Industry Trade and Investment make dem come ouside connect wit di Cement Manufacturers Association of Nigeria and oder kain join body dem.  — (WAZA_09_Tv-News_MG__10, So he came out to advise the Federal Ministry of Industry, Trade and Investment to join hands with the Cement Manufacturers Association of Nigeria and other similar organizations.)
    Di G7 na join body wey be seven largest economy dem for di world: Canada, France, Germany, Italy, Japan, United Kingdom and United States.  — (bbc__31342, __no translation__)
    Tori say the South African government don instruct the national sports governing join body wey be the Athletics South Africa wey get one kine amount of autonomy to go make the appeal after dem consult one expert panel.  — (brila.cleaned__1911, __no translation__)
    According to join body wey dey observe di way people dey move from dia country go another country, Di Migration Observatory, Nigeria na one of di top ten countries wey im people dey move go UK.  — (bbc__12073, __no translation__)
    The governing join body of African football wey be the Confederation of African Football don approve make dem use the Video Assistant Referee for the 2019 Africa Cup of Nations wey go shele inside Egypt.  — (brila.cleaned__1742, __no translation__)