joinbody

Revision as of 20:10, 10 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs)

Naija

Alternative forms

  • gumbody 0.65 131, intelligence 0.64 139, advisory 0.61 26, operational 0.60 14, joinbodi 0.59 104, homeland 0.58 27, ncan 0.57 5, joint 0.57 153, international 0.56 1593

Etymology

Borrowed from English joinbody

Pronunciation

  • dʒɔ̀ìŋbɔ̀dì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1455
  • Frequency in raw corpus: 41
  • Frequency rank in raw corpus: 3578

The word is used more orally than in written texts.


Noun

joinbody: association -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Di joinbody country gree say every pikin get right to live im life.  — no translation
  2. - (frequency:24)
    We don comot for di teh gist of joinbody matter,  — (WAZA_07_Self-Medication_T__2, We have left the talk of committee.)
    Di joinbody group go get meeting once every year.  — (gumbody__138, __no translation__)
  3. det (frequency:2)
    Di joinbody go elect dose wey go be dem officer for di two year.  — (gumbody__134, __no translation__)
    Di joinbody group fit give advise to di Joinbody Assembly make e tell di big akowe make e help dem do some work to find out about some matter wey concern di right of pikin Di joinbody group fit suggest and give advise base on information wey dem get wey concern article 44 and 45 for dis Gumbody Agreement.  — (gumbody__186, __no translation__)
  4. case-det (frequency:2)
    Now dis dragging of ear wey be sey de dey drag ear give dem so, na inside dis statement on top, be sey di General Manager of di joinbody , ehn...  — (NST_cleaned__36986, __no translation__)
    Now dis dragging of ear wey be sey de dey drag ear give dem so, na inside dis statement on top, be sey di General Manager of di joinbody (ehn... di on top di media section public relation), ehn... Mr Sam Adurogboye dey yarn so. (WAZL_03_News-On-Gmns_MG__32, Now, this warning in the statement above is such that the General Manager of the association  — (uh... the... in charge of the media section of public relations), uh... Mr Sam Adurogboye, said so.)
  5. case-nmod:poss (frequency:2)
    for people eh wey be sey dey inside deir joinbody for di twenty seventeen farming season.  — (NST_cleaned__37001, __no translation__)
    Sey dis money wey be sey de wan borrow so, sey de wan use am take enhance di production of rice ehn... for people eh wey be sey dey inside deir joinbody for di twenty seventeen farming season.  — (WAZL_03_News-On-Gmns_MG__40, They said that they want to use the loan to enhance the production of rice for members of uh... their association for the twenty seventeen farming season.)

Derived forms

Synonyms

  • gumbody 0.65 131, intelligence 0.64 139, advisory 0.61 26, operational 0.60 14, joinbodi 0.59 104, homeland 0.58 27, ncan 0.57 5, joint 0.57 153, international 0.56 1593

Antonyms

  • gumbody 0.65 131, intelligence 0.64 139, advisory 0.61 26, operational 0.60 14, joinbodi 0.59 104, homeland 0.58 27, ncan 0.57 5, joint 0.57 153, international 0.56 1593

Translations

  • English: association