joinbody

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: join and body

Pronunciation

  • dʒɔ̀ìŋbɔ̀dí

Play Play

Noun

  • People wey dey disame group wey dey do tings together.
  • Di G7 na joinbody wey be seven largest economy dem for di world: Canada, France, Germany, Italy, Japan, United Kingdom and United States.  — (bbc__31342, The G7 is an organization made up of the seven largest economy in the world: Canada, France, Germany, Italy, United States and United Kingdom.)
  • The joinbody for market women dem get meeting today.  — (NSC_2021, The market women association will have a meeting today.)
  • Di joinbody group go get meeting once every year.  — (gumbody__138, The committee will have a group meeting once every year.)

Related form

Translation

  • English: organization, association, committee, union