jolly

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: jolly

Pronunciation

  • dʒɔ̀lí

Play Play

Verb

  • Make person do wetin dey make im mind dey sweet am.
  • But e be like say for Lagos Nigeria, Boxing Day for some people na to jolly for di many beach dem wey dey di city.  — (bbc__22534, __But it seems that in Lagos Nigeria, Boxing Day is a day to celebrate in the beaches in the city__)
  • And de say people from far and wide, dem show for di wedding make dem come follow people happy and dance. Make dem follow dem jolly make dem follow dem happy sey, yes, di two of dem don become one.  — (M_IBA_38_News-Comment-by-Ogini, People came from far and wide, they came to celebrate with the couple at their wedding.)


Related forms


Translations

English: celebrate, enjoy