Difference between revisions of "jollyjolly"
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-jolly jolly.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-jolly jolly.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-jollyjolly.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-jollyjolly.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 05:25, 3 October 2022
Naija
Etymology
From English: jolly
Pronunciation
- dʒɔ̀lídʒɔ̀lí
Adjective
- Wetin person dey do make e mind dey sweet am
- Ikemefuna come Umuofia for the end of di jollyjolly season between harvest and planting. — (katakata__237, Ikemefuna came to Umuofia at the end of the celebration of harvest and planting seasons.)
Synonyms
Translations
- English: celebration
Verb
Make person do wetin dey make im mind dey totori am.
- Dem dey jollyjolly sey dem win match. — (NSC_Ajede_2020, They are celebrating because they won a match__)
- Dem go arrange am for disable pikin to get correct chance to go school, treatment for hospital, proper place to settle am, and to jollyjolly. — They will make plans for the disabled child to have access to education, healthcare, accommodation and entertainment.)
Synonyms
Translations
- English: celebrate, enjoy