Difference between revisions of "jollyjolly"

(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 20: Line 20:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
Make person do wetin dey make im mind dey [[totori]] am.
 
Make person do wetin dey make im mind dey [[totori]] am.
* {{ux|dv| Dem dey '''jollyjolly''' sey dem win match. |(NSC_Ajede_2020, They are celebrating because they won a match__)}}
+
* {{ux|dv| Dem dey '''jollyjolly''' sey dem win match. |(They are celebrating because they won a match__)}}
 
* {{ux|dv|Dem go arrange am for disable pikin to get correct chance to go school, treatment for hospital, proper place to settle am, and to '''jollyjolly'''.|They will make plans for the disabled child to have access to education, healthcare, accommodation and entertainment.)}}  
 
Latest revision as of 17:03, 2 June 2023

Naija

Etymology

From English: jolly

Pronunciation

  • dʒɔ̀lídʒɔ̀lí

Play Play

Adjective

  • Wetin person dey do make e mind dey sweet am
  • Ikemefuna come Umuofia for the end of di jollyjolly season between harvest and planting.  — (katakata__237, Ikemefuna came to Umuofia at the end of the celebration of harvest and planting seasons.)

Synonyms

flenjo

Translations

  • English: celebration

Verb

Make person do wetin dey make im mind dey totori am.

  • Dem dey jollyjolly sey dem win match.  — (They are celebrating because they won a match__)
  • Dem go arrange am for disable pikin to get correct chance to go school, treatment for hospital, proper place to settle am, and to jollyjolly.  — They will make plans for the disabled child to have access to education, healthcare, accommodation and entertainment.)

Synonyms

Translations

  • English: celebrate, enjoy