Difference between revisions of "jollyjolly"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
Make person do wetin dey make im mind dey [[totori]] am. | Make person do wetin dey make im mind dey [[totori]] am. | ||
− | * {{ux|dv| Dem dey '''jollyjolly''' sey dem win match. |( | + | * {{ux|dv| Dem dey '''jollyjolly''' sey dem win match. |(They are celebrating because they won a match__)}} |
* {{ux|dv|Dem go arrange am for disable pikin to get correct chance to go school, treatment for hospital, proper place to settle am, and to '''jollyjolly'''.|They will make plans for the disabled child to have access to education, healthcare, accommodation and entertainment.)}} | * {{ux|dv|Dem go arrange am for disable pikin to get correct chance to go school, treatment for hospital, proper place to settle am, and to '''jollyjolly'''.|They will make plans for the disabled child to have access to education, healthcare, accommodation and entertainment.)}} | ||
Latest revision as of 17:03, 2 June 2023
Naija
Etymology
From English: jolly
Pronunciation
- dʒɔ̀lídʒɔ̀lí
Adjective
- Wetin person dey do make e mind dey sweet am
- Ikemefuna come Umuofia for the end of di jollyjolly season between harvest and planting. — (katakata__237, Ikemefuna came to Umuofia at the end of the celebration of harvest and planting seasons.)
Synonyms
Translations
- English: celebration
Verb
Make person do wetin dey make im mind dey totori am.
- Dem dey jollyjolly sey dem win match. — (They are celebrating because they won a match__)
- Dem go arrange am for disable pikin to get correct chance to go school, treatment for hospital, proper place to settle am, and to jollyjolly. — They will make plans for the disabled child to have access to education, healthcare, accommodation and entertainment.)
Synonyms
Translations
- English: celebrate, enjoy