Difference between revisions of "juju"

m (Conversion script moved page Juju to juju: Converting page titles to lowercase)
 
(17 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* jehovah 0.56 9478, soldier 0.55 345, babylon 0.55 165, israel 0.53 731, cutlass 0.50 38, god 0.49 7452, jezebel 0.49 28, street 0.47 411, coup 0.46 172
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English juju
+
From French: ''juojuo''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* dʒùdʒú
 
* dʒùdʒú
 
<sm2>Pcm-ng-juju.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-juju.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-juju.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-juju.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 3622
 
* Frequency in raw corpus: 128
 
* Frequency rank in raw corpus: 1775
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
juju: charms -- Definition in Naija?
+
#Wetin di gods or ancestors dem dey give power make e work some kind work for person wey fit be good ting or bad ting.
 
+
#:* {{ux|dv| Di only tin wey you know na to dey do '''juju''' upandown.| (What you are good at is to go about making charms.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Na so you talk sey I be, I dey believe in '''juju'''.|(IBA_22_School-Children_DG__194, That is how you said I believe in charms.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv| Na '''juju'' dem use take tie am.|(NSC_2021. They charmed him to get him to become subservient.)}}
#: {{ux|dv|di only tin wey you know na to dey do '''juju''' upandown.|no translation}}
+
#:* {{ux|dv| Though na different version of dis match different people dey talk, all of dem gree say di Indians get chance to score all dis plenty goals because dem use '''juju''', wey be black magic. |(bbc__93819, _Though it was a different version of the match different people talked about, all of them agreed the Indians got a chance to score the much goals they scored because they used black magic.)}}
# - (frequency:75)
+
#:* {{ux|dv| Na all this thing worry am pass fear of '''juju''' or the bad people or even the forest. |(katakata__537, _All these things scare him more than voodoo or bad people or the forest.)}}
#: {{ux|dv|'''Juju'''. |(IBA_22_School-Children_DG__102, Voodoo.)}}
+
# Na gods wey pipu make and dem dey worship.
#: {{ux|dv|Na '''juju''' im dey use. |(NST_cleaned__31395, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Ahab and im wife, Jezebel, dey serve one '''juju''' wey dem dey call Baal. |(jw__4004, Ahab and his wife Jezebel serve one god called Baal.)}}
# case (frequency:6)
+
#:* {{ux|dv| Jehoiada tell dem make dem scatter all the '''juju''' temple and pieces all the '''juju'''. |(jw_17655, Jehoida told them to scatter the temple of the gods and destroy the gods.)}}
#: {{ux|dv|Na so you talk sey I be, I dey believe in '''juju''', |(IBA_22_School-Children_DG__194, That is how you said I believe in voodoo.)}}
+
#:* {{ux|dv| Except you change your lifestyle, and begin dey tink of God, except you leave di old way wey you dey worship oder '''juju''', oder tings, and begin dey worship di true God wey dey heaven, you no go fit do wetin I dey do. |(NST_cleaned__38305, _except you change and leave your old ways of worshipping small gods behind and begin to worship the true God you will not do what I do.)}}
#: {{ux|dv|While some pipo no see am, odas dey look di mata wella weda e get sometin to do with '''juju'''. |(bbc__100066, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Na im make Israel people join dem dey serve their '''juju'''. |(jw__46702, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But when Ammon people come fight dem, their '''juju''' no fit help dem. |(jw__17403, __no translation__)}}
 
# acl:relcl-det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|E get one '''juju''' for fight wey e be say e don tay well well. |(katakata__894, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ahab and im wife, Jezebel, dey serve one '''juju''' wey dem dey call Baal. |(jw__4004, __no translation__)}}
 
# det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Nobody fit say the time wey them get that '''juju'''. |(katakata__895, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Meanwhile, menstruation na wahala wey dem dey feel say dey spoil di '''juju'''. |(bbc__66599, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|If to say Umuofia no obey the oracle, them for lose, because why agadi-nwanyi wey be hot '''juju''' no dey go ever fight the kind fight wey Ibo people dey call fight wey no get head. |(katakata__317, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Except you change your lifestyle, and begin dey tink of God, except you leave di old way wey you dey worship oder '''juju''', oder tings, and begin dey worship di true God wey dey heaven, you no go fit do wetin I dey do. |(NST_cleaned__38305, __no translation__)}}
 
# acl:relcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|While some dey think say e fit be '''juju''' wey some pipo send come di village from anoda place. |(bbc__100058, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Though na different version of dis match different people dey talk, all of dem gree say di Indians get chance to score all dis plenty goals because dem use '''juju''', wey be black magic. |(bbc__93819, __no translation__)}}
 
# case-conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na all this thing worry am pass fear of '''juju''' or the bad people or even the forest. |(katakata__537, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For their eye, e bad to chop blood just as e bad to put hand for '''juju''' or sex matter wey no clean for God eye. |(jw__32877, __no translation__)}}
 
# advmod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Jehoiada tell dem make dem scatter all the '''juju''' temple and pieces all the '''juju'''. |(jw__17655, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|After that one, Jehu come kill Ahab 70 boy pikin, e still comot all the '''juju''' from the land. |(jw__885, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 +
====Related forms====
 +
* [[jujuman]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* jehovah 0.56 9478, soldier 0.55 345, babylon 0.55 165, israel 0.53 731, cutlass 0.50 38, god 0.49 7452, jezebel 0.49 28, street 0.47 411, coup 0.46 172
+
* [[gods]], [[otumokpo]], [[charm]]
 
 
====Antonyms====
 
* jehovah 0.56 9478, soldier 0.55 345, babylon 0.55 165, israel 0.53 731, cutlass 0.50 38, god 0.49 7452, jezebel 0.49 28, street 0.47 411, coup 0.46 172
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: charms
+
* English: ''charms'', ''gods'', ''rubbish'', ''nonsensical''

Latest revision as of 10:25, 1 March 2024

Naija

Etymology

From French: juojuo

Pronunciation

  • dʒùdʒú

Play Play


Noun

  1. Wetin di gods or ancestors dem dey give power make e work some kind work for person wey fit be good ting or bad ting.
    • Di only tin wey you know na to dey do juju upandown.  —  (What you are good at is to go about making charms.)
    • Na so you talk sey I be, I dey believe in juju.  — (IBA_22_School-Children_DG__194, That is how you said I believe in charms.)
    • Na 'juju dem use take tie am.  — (NSC_2021. They charmed him to get him to become subservient.)
    • Though na different version of dis match different people dey talk, all of dem gree say di Indians get chance to score all dis plenty goals because dem use juju, wey be black magic.  — (bbc__93819, _Though it was a different version of the match different people talked about, all of them agreed the Indians got a chance to score the much goals they scored because they used black magic.)
    • Na all this thing worry am pass fear of juju or the bad people or even the forest.  — (katakata__537, _All these things scare him more than voodoo or bad people or the forest.)
  2. Na gods wey pipu make and dem dey worship.
    • Ahab and im wife, Jezebel, dey serve one juju wey dem dey call Baal.  — (jw__4004, Ahab and his wife Jezebel serve one god called Baal.)
    • Jehoiada tell dem make dem scatter all the juju temple and pieces all the juju.  — (jw_17655, Jehoida told them to scatter the temple of the gods and destroy the gods.)
    • Except you change your lifestyle, and begin dey tink of God, except you leave di old way wey you dey worship oder juju, oder tings, and begin dey worship di true God wey dey heaven, you no go fit do wetin I dey do.  — (NST_cleaned__38305, _except you change and leave your old ways of worshipping small gods behind and begin to worship the true God you will not do what I do.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: charms, gods, rubbish, nonsensical