Difference between revisions of "juju"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: French ''juojuo''
+
From: French ''juojuo'', Hausa
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* dʒùdʒú
 
* dʒùdʒú
Line 13: Line 13:
 
* Frequency rank in raw corpus: 1775
 
* Frequency rank in raw corpus: 1775
 
===Noun===
 
===Noun===
na charm or small god wey people dey serve  
+
#na charm or small god wey people dey serve  
 
#:* {{ux|dv|di only tin wey you know na to dey do '''juju''' upandown.| Egbokare_2020. what you are good at is to go about making charms)}}
 
#:* {{ux|dv|di only tin wey you know na to dey do '''juju''' upandown.| Egbokare_2020. what you are good at is to go about making charms)}}
#: {{ux|dv|Na so you talk sey I be, I dey believe in '''juju''', |(IBA_22_School-Children_DG__194, That is how you said I believe in voodoo.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na so you talk sey I be, I dey believe in '''juju''', |(IBA_22_School-Children_DG__194, That is how you said I believe in voodoo.)}}
#: {{ux|dv|Meanwhile, menstruation na wahala wey dem dey feel say dey spoil di '''juju'''. |(bbc__66599, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Meanwhile, menstruation na wahala wey dem dey feel say dey spoil di '''juju'''. |(bbc__66599, __no translation__)}}
 
+
#na voodoo or black magic wey pesin send to anoda
#: {{ux|dv|Ahab and im wife, Jezebel, dey serve one '''juju''' wey dem dey call Baal. |(jw__4004, __no translation__)}}
 
na voodoo or black magic wey pesin send to anoda
 
 
#: {{ux|dv|While some dey think say e fit be '''juju''' wey some pipo send come di village from anoda place. |(bbc__100058, __)}}
 
#: {{ux|dv|While some dey think say e fit be '''juju''' wey some pipo send come di village from anoda place. |(bbc__100058, __)}}
 
#: {{ux|dv|Though na different version of dis match different people dey talk, all of dem gree say di Indians get chance to score all dis plenty goals because dem use '''juju''', wey be black magic. |(bbc__93819, __)}}
 
#: {{ux|dv|Though na different version of dis match different people dey talk, all of dem gree say di Indians get chance to score all dis plenty goals because dem use '''juju''', wey be black magic. |(bbc__93819, __)}}
 
+
#: {{ux|dv|Na all this thing worry am pass fear of '''juju''' or the bad people or even the forest. |(katakata__537, _All these things scare him more than voodoo or bad people or the forest__)}}
#: {{ux|dv|Na all this thing worry am pass fear of '''juju''' or the bad people or even the forest. |(katakata__537, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For their eye, e bad to chop blood just as e bad to put hand for '''juju''' or sex matter wey no clean for God eye. |(jw__32877, __no translation__)}}
 
 
# na small god wey pipu make and dem dey worship
 
# na small god wey pipu make and dem dey worship
 +
#:* {{ux|dv|Ahab and im wife, Jezebel, dey serve one '''juju''' wey dem dey call Baal. |(jw__4004, _Ahab and his wife Jezebel serve one god called Baal._)}}
 
#:* {{ux|dv|Jehoiada tell dem make dem scatter all the '''juju''' temple and pieces all the '''juju'''. |(jw__17655, Jehoida told them to scatter the temple of the gods and destroy the gods__)}}
 
#:* {{ux|dv|Jehoiada tell dem make dem scatter all the '''juju''' temple and pieces all the '''juju'''. |(jw__17655, Jehoida told them to scatter the temple of the gods and destroy the gods__)}}
#: {{ux|dv|Except you change your lifestyle, and begin dey tink of God, except you leave di old way wey you dey worship oder '''juju''', oder tings, and begin dey worship di true God wey dey heaven, you no go fit do wetin I dey do. |(NST_cleaned__38305, _except you change and leave your old ways of worshipping small gods behind and begin to worship the true God you will not do what I do_)}}
+
#:* {{ux|dv|Except you change your lifestyle, and begin dey tink of God, except you leave di old way wey you dey worship oder '''juju''', oder tings, and begin dey worship di true God wey dey heaven, you no go fit do wetin I dey do. |(NST_cleaned__38305, _except you change and leave your old ways of worshipping small gods behind and begin to worship the true God you will not do what I do_)}}
#:* {{ux|dv|Na im make Israel people join dem dey serve their '''juju'''. |(jw__46702, __That is why the Israelites joined in serving their gods__)}}
+
#:* {{ux|dv|Na im make Israel people join dem dey serve their '''juju'''. |(jw__46702, That is why the Israelites joined in serving their )}}
#:* {{ux|dv|But when Ammon people come fight dem, their '''juju''' no fit help dem. |(jw__17403, __But when the people of Ammon came to fight with them, their gods could not help them__)}}
 
 
#:* {{ux|dv|After that one, Jehu come kill Ahab 70 boy pikin, e still comot all the '''juju''' from the land. |(jw__885,After that, Jehu now killed the 70 sons of Ahab and destroyed the gods of the land)}}
 
#:* {{ux|dv|After that one, Jehu come kill Ahab 70 boy pikin, e still comot all the '''juju''' from the land. |(jw__885,After that, Jehu now killed the 70 sons of Ahab and destroyed the gods of the land)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 15:00, 26 October 2020

Naija

Etymology

From: French juojuo, Hausa

Pronunciation

  • dʒùdʒú

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3622
  • Frequency in raw corpus: 128
  • Frequency rank in raw corpus: 1775

Noun

  1. na charm or small god wey people dey serve
    • di only tin wey you know na to dey do juju upandown.  —  Egbokare_2020. what you are good at is to go about making charms)
    • Na so you talk sey I be, I dey believe in juju,  — (IBA_22_School-Children_DG__194, That is how you said I believe in voodoo.)
    • Meanwhile, menstruation na wahala wey dem dey feel say dey spoil di juju.  — (bbc__66599, __no translation__)
  2. na voodoo or black magic wey pesin send to anoda
    While some dey think say e fit be juju wey some pipo send come di village from anoda place.  — (bbc__100058, __)
    Though na different version of dis match different people dey talk, all of dem gree say di Indians get chance to score all dis plenty goals because dem use juju, wey be black magic.  — (bbc__93819, __)
    Na all this thing worry am pass fear of juju or the bad people or even the forest.  — (katakata__537, _All these things scare him more than voodoo or bad people or the forest__)
  3. na small god wey pipu make and dem dey worship
    • Ahab and im wife, Jezebel, dey serve one juju wey dem dey call Baal.  — (jw__4004, _Ahab and his wife Jezebel serve one god called Baal._)
    • Jehoiada tell dem make dem scatter all the juju temple and pieces all the juju.  — (jw__17655, Jehoida told them to scatter the temple of the gods and destroy the gods__)
    • Except you change your lifestyle, and begin dey tink of God, except you leave di old way wey you dey worship oder juju, oder tings, and begin dey worship di true God wey dey heaven, you no go fit do wetin I dey do.  — (NST_cleaned__38305, _except you change and leave your old ways of worshipping small gods behind and begin to worship the true God you will not do what I do_)
    • Na im make Israel people join dem dey serve their juju.  — (jw__46702, That is why the Israelites joined in serving their )
    • After that one, Jehu come kill Ahab 70 boy pikin, e still comot all the juju from the land.  — (jw__885,After that, Jehu now killed the 70 sons of Ahab and destroyed the gods of the land)

Related forms

shrine, herbalist, temple

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: charms, small gods