shrine

Naija

Etymology

From: English shrine

Pronunciation

  • ʃíraîn

Play Play

Noun

  • Place wey native doctor dey stay dey do oracle or sacrifice when people come meet am make e help dem.
  • Di native doctor shrine no be here, e de make odidi catch person.  — (The shrine of the native is very scary.)

Translation

  • English: shrine