Difference between revisions of "juju"

 
(2 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Wetin di gods or ancestors dem dey give power make e work some kind work for person wey fit be good ting or bad ting.
 
#Wetin di gods or ancestors dem dey give power make e work some kind work for person wey fit be good ting or bad ting.
#:* {{ux|dv| Di only tin wey you know na to dey do '''juju''' upandown.| Egbokare_2020. What you are good at is to go about making charms.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di only tin wey you know na to dey do '''juju''' upandown.| (What you are good at is to go about making charms.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na so you talk sey I be, I dey believe in '''juju'''.|(IBA_22_School-Children_DG__194, That is how you said I believe in charms.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na so you talk sey I be, I dey believe in '''juju'''.|(IBA_22_School-Children_DG__194, That is how you said I believe in charms.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na '''juju'' dem use take tie am.|(NSC_2021. They charmed him to get him to become subservient.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na '''juju'' dem use take tie am.|(NSC_2021. They charmed him to get him to become subservient.)}}
Line 25: Line 25:
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[gods]], [[otumokpo]], [[charm]]
 
* [[gods]], [[otumokpo]], [[charm]]
 
====Antonyms====
 
* [[God]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''charms'', ''gods''
+
* English: ''charms'', ''gods'', ''rubbish'', ''nonsensical''

Latest revision as of 10:25, 1 March 2024

Naija

Etymology

From French: juojuo

Pronunciation

  • dʒùdʒú

Play Play


Noun

  1. Wetin di gods or ancestors dem dey give power make e work some kind work for person wey fit be good ting or bad ting.
    • Di only tin wey you know na to dey do juju upandown.  —  (What you are good at is to go about making charms.)
    • Na so you talk sey I be, I dey believe in juju.  — (IBA_22_School-Children_DG__194, That is how you said I believe in charms.)
    • Na 'juju dem use take tie am.  — (NSC_2021. They charmed him to get him to become subservient.)
    • Though na different version of dis match different people dey talk, all of dem gree say di Indians get chance to score all dis plenty goals because dem use juju, wey be black magic.  — (bbc__93819, _Though it was a different version of the match different people talked about, all of them agreed the Indians got a chance to score the much goals they scored because they used black magic.)
    • Na all this thing worry am pass fear of juju or the bad people or even the forest.  — (katakata__537, _All these things scare him more than voodoo or bad people or the forest.)
  2. Na gods wey pipu make and dem dey worship.
    • Ahab and im wife, Jezebel, dey serve one juju wey dem dey call Baal.  — (jw__4004, Ahab and his wife Jezebel serve one god called Baal.)
    • Jehoiada tell dem make dem scatter all the juju temple and pieces all the juju.  — (jw_17655, Jehoida told them to scatter the temple of the gods and destroy the gods.)
    • Except you change your lifestyle, and begin dey tink of God, except you leave di old way wey you dey worship oder juju, oder tings, and begin dey worship di true God wey dey heaven, you no go fit do wetin I dey do.  — (NST_cleaned__38305, _except you change and leave your old ways of worshipping small gods behind and begin to worship the true God you will not do what I do.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: charms, gods, rubbish, nonsensical