juju

Revision as of 13:54, 26 October 2020 by 154.66.46.13 (talk)

Naija

Etymology

From: French juojuo

Pronunciation

  • dʒùdʒú

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3622
  • Frequency in raw corpus: 128
  • Frequency rank in raw corpus: 1775

Noun

na charm or small god wey people dey serve

    • di only tin wey you know na to dey do juju upandown.  —  Egbokare_2020. what you are good at is to go about making charms)
    Na so you talk sey I be, I dey believe in juju,  — (IBA_22_School-Children_DG__194, That is how you said I believe in voodoo.)
    Meanwhile, menstruation na wahala wey dem dey feel say dey spoil di juju.  — (bbc__66599, __no translation__)
  1. Ahab and im wife, Jezebel, dey serve one juju wey dem dey call Baal.  — (jw__4004, __no translation__)

na voodoo or black magic wey pesin send to anoda

  1. While some dey think say e fit be juju wey some pipo send come di village from anoda place.  — (bbc__100058, __)
    Though na different version of dis match different people dey talk, all of dem gree say di Indians get chance to score all dis plenty goals because dem use juju, wey be black magic.  — (bbc__93819, __)
  1. Na all this thing worry am pass fear of juju or the bad people or even the forest.  — (katakata__537, __no translation__)
    For their eye, e bad to chop blood just as e bad to put hand for juju or sex matter wey no clean for God eye.  — (jw__32877, __no translation__)
  2. na small god wey pipu make and dem dey worship
    • Jehoiada tell dem make dem scatter all the juju temple and pieces all the juju.  — (jw__17655, Jehoida told them to scatter the temple of the gods and destroy the gods__)
    Except you change your lifestyle, and begin dey tink of God, except you leave di old way wey you dey worship oder juju, oder tings, and begin dey worship di true God wey dey heaven, you no go fit do wetin I dey do.  — (NST_cleaned__38305, _except you change and leave your old ways of worshipping small gods behind and begin to worship the true God you will not do what I do_)
    • Na im make Israel people join dem dey serve their juju.  — (jw__46702, __That is why the Israelites joined in serving their gods__)
    • But when Ammon people come fight dem, their juju no fit help dem.  — (jw__17403, __But when the people of Ammon came to fight with them, their gods could not help them__)
    • After that one, Jehu come kill Ahab 70 boy pikin, e still comot all the juju from the land.  — (jw__885,After that, Jehu now killed the 70 sons of Ahab and destroyed the gods of the land)

Related forms

shrine, herbalist, temple

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: charms, small gods