Difference between revisions of "k leg"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef. | # Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef. | ||
− | #:* {{ux|dv|She get '''k | + | #:* {{ux|dv|She get '''k leg''' like dat. |(ENU_27_Mechanic-Guys_DG__84, She is knock kneed.)}} |
#:* {{ux|dv| Wheder person get [[bow leg]] or '''k-leg''' or im eye na [[hafpasone]], you no get wetin suppose make you laugh am. |(It doesn't matter if a person has bow legs, or knock knees, or is cross-eyed, you have no reason to mock them.)}} | #:* {{ux|dv| Wheder person get [[bow leg]] or '''k-leg''' or im eye na [[hafpasone]], you no get wetin suppose make you laugh am. |(It doesn't matter if a person has bow legs, or knock knees, or is cross-eyed, you have no reason to mock them.)}} | ||
# Wetin no be as de don first talk am. | # Wetin no be as de don first talk am. | ||
− | #:* {{ux|dv|Di matter get '''k | + | #:* {{ux|dv|Di matter get '''k leg'''. |(The issue is complicated)}} |
#:* {{ux|dv| [[levels]] wey me wit you arrange, e be like sey e don get k-leg |(The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)}} | #:* {{ux|dv| [[levels]] wey me wit you arrange, e be like sey e don get k-leg |(The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Revision as of 10:33, 5 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: knock knees
Pronunciation
- kêlɛ́g
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef.
- Wetin no be as de don first talk am.
- Di matter get k leg. — (The issue is complicated)
- levels wey me wit you arrange, e be like sey e don get k-leg — (The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)
Synonym
Translation
English: knock knees, complicated