Difference between revisions of "k leg"
(→Noun) |
|||
Line 15: | Line 15: | ||
# Wetin no be as de don first talk am. | # Wetin no be as de don first talk am. | ||
#:* {{ux|dv|Di matter get '''k leg'''. |(The issue is complicated)}} | #:* {{ux|dv|Di matter get '''k leg'''. |(The issue is complicated)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| [[levels]] wey me wit you arrange, e be like sey e don get k | + | #:* {{ux|dv| [[levels]] wey me wit you arrange, e be like sey e don get '''k leg''' |(The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[bend bend]] | [[bend bend]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''knock knees'', ''complicated'' | English: ''knock knees'', ''complicated'' |
Revision as of 10:36, 5 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: knock knees
Pronunciation
- kèlɛ̂g
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef.
- Wetin no be as de don first talk am.
- Di matter get k leg. — (The issue is complicated)
- levels wey me wit you arrange, e be like sey e don get k leg — (The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)
Synonym
Translation
English: knock knees, complicated