Difference between revisions of "k leg"

Line 13: Line 13:
 
#:* {{ux|dv|She get '''k leg''' like dat. |(ENU_27_Mechanic-Guys_DG__84, She is knock kneed.)}}  
 
#:* {{ux|dv|She get '''k leg''' like dat. |(ENU_27_Mechanic-Guys_DG__84, She is knock kneed.)}}  
 
#:* {{ux|dv| Wheder person get [[bow leg]] or '''k-leg''' or im eye na [[hafpasone]], you no get wetin suppose make you laugh am. |(It doesn't matter if a person has bow legs, or knock knees, or is cross-eyed, you have no reason to mock them.)}}
 
# Wetin no be as de don first talk am.
+
# When matter con change comot for di way wey person tink and plan am.
 
#:* {{ux|dv|Di matter get '''k leg'''. |(The issue is complicated)}}
 
#:* {{ux|dv|Di matter get '''k leg'''. |(The issue is complicated)}}
 
#:* {{ux|dv| [[levels]] wey me wit you arrange, e be like sey e don get '''k leg''' |(The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)}}
 
#:* {{ux|dv| [[levels]] wey me wit you arrange, e be like sey e don get '''k leg''' |(The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)}}

Latest revision as of 10:40, 5 March 2024

Naija

Alternative Form

kleg

Etymology

From English: knock knees

Pronunciation

  • kèlɛ̂g

Play Play

Noun

  1. Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef.
    • She get k leg like dat.  — (ENU_27_Mechanic-Guys_DG__84, She is knock kneed.)
    • Wheder person get bow leg or k-leg or im eye na hafpasone, you no get wetin suppose make you laugh am.  — (It doesn't matter if a person has bow legs, or knock knees, or is cross-eyed, you have no reason to mock them.)
  2. When matter con change comot for di way wey person tink and plan am.
    • Di matter get k leg.  — (The issue is complicated)
    • levels wey me wit you arrange, e be like sey e don get k leg  — (The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)

Synonym

bend bend

Translation

English: knock knees, complicated