kak

Naija

Alternative forms

  • jeje 0.63 37, skata 0.62 13, bust 0.60 21, pause 0.60 21, see-am 0.59 13, courtroom 0.59 11, re-open 0.59 21, 9am 0.59 10, pafuka 0.58 9

Etymology

from: Warri in Delta state kak

Pronunciation

  • kák

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 34
  • Frequency rank in raw corpus: 4043

The word is used more in written texts than orally.


Verb

kak: stay, hide, wear -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    1. Make una kak here, I dey come. 2. As I see ekelebe, na so I kak for one corner o.  — no translation
  2. - (frequency:2)
    Na at least 37,000 pipo, na-im don follo kak to take part inside di aptitude test, wey de bin do today, for di police recruitment exercise, wey dey go on now, for inside di contri.  — (ja102__3429, __no translation__)
    Tori say, di Joint Admissions and Matriculation Board don order all ein candidate-dem wey won follo kak to write di 2018 UTME exam, say make dem start to dey print dia examination notification slip as from tomoro.  — (ja102__4713, __no translation__)
  3. aux-mark-obl:arg (frequency:2)
    Mike Okiro, wey bin kak for di position.  — (ja102__5664, __no translation__)
    Di presido election petition tribunal, wey dey kak for Abuja, Wednesday, don give judgment say, na oga Muhammadu Buhari, bi di winner of dat presido election, wey wi bin do inside wi contri, on di number 23 day of February, dis year.  — (ja102__2132, __no translation__)
  4. aux-mark-nsubj-obl:arg (frequency:2)
    Di prosecutor-dem tok say, Jose Filomeno Dos Santos and ein co-accuse, wey bi one former Governor of di Central Bank of dat contri, Valter Filipe, bin join hand to kalebe $0.5bn out of di contri, during di time wey ein bin kak as di head of Angola Sovereign Wealth Fund.  — (ja102__2168, __no translation__)
    Oga Kachikwu, wey offload dis informate during di first shion-shion zim-zim wey ein do with newtory-pipo-dem, since wey eim don kak ontop office, e say, by di end of di 90 days wey go end for December, wey de give dis refinery-dem to begin work, if de no work, de go fling-dem.  — (ja102__1542, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • jeje 0.63 37, skata 0.62 13, bust 0.60 21, pause 0.60 21, see-am 0.59 13, courtroom 0.59 11, re-open 0.59 21, 9am 0.59 10, pafuka 0.58 9

Antonyms

  • jeje 0.63 37, skata 0.62 13, bust 0.60 21, pause 0.60 21, see-am 0.59 13, courtroom 0.59 11, re-open 0.59 21, 9am 0.59 10, pafuka 0.58 9

Translations

  • English: stay, hide, wear